Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Yellow Paw-Paw 2 by Febi

SongGPT
Yellow Paw-Paw 2 by Febi - Afrobeats,both vocals music cover art

Yellow Paw-Paw 2

Afrobeats,both vocals

0:003:03
Lyrics
Description
(verse)
Ye ye. ye - ye
Ye ye. paw - paw ye ye ye ye
Ye ye. ye - ye
Ye ye. paw - paw ye ye ye ye
This girl She too yellow
That colour na him catch me
Fine girl I dey hail o
Abeg. Why you yellow like this?
Fine girl your skin too clean
You yellow come dey for blue jeans
Yellow paw - paw excuse me
I no mean to intrude your privacy
I swear God baby you too fine
Yellow paw - paw you shey Sabi whine
Baby will you be mine?
If your guys plenty I go join the line
(chorus)
See this girl, her body like gold yeh
She fine plus her stance too bold yeh
Yellow let me know if you're cold yeh
I dey available to get you fold
(chorus)
She too
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw - paw yellow
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw- paw yellow
She too
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw - paw yellow
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw- paw yellow
(verse)
ye. ye - ye
Ye ye. paw - paw ye ye ye ye
Ye ye. ye - ye
Ye ye. paw - paw ye ye ye ye
I dey see my self for your skin
Like mirror I want you for repeat
If you be crime I will be a criminal
Make them sentence me to life
Baby nothing your body wey I no like
You go sweet, I go lick you like ice cream
Let's have a meeting in my bedroom
Uuuhhhh I go make you scream
Abracadabra I wan do magic
Energetic call me daddy
My money go go make you happy
Abracadabra I don do ma gic
(chorus)
See this girl, her body like gold yeh
She fine plus her stance too bold yeh
Yellow let me know if you're cold yeh
I dey available to get you fold
(chorus)
She too
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw - paw yellow
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw- paw yellow
She too
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw - paw yellow
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw- paw yellow
She too
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw - paw yellow
Yellow yellow. yellow - yellow
Yellow yellow. paw- paw yellow