Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Street Life 2 by Big7

SongGPT
Street Life 2 by Big7 - Trap Rap,male vocals music cover art

Street Life 2

Trap Rap,male vocals

0:002:06
Lyrics
Description
(chorus)
I am a web site niggaaaa me living in a convict life, but the street life making big7 go harder.
(verse1)
Na riffle bro me I dey use go battle,
boss shift echo na my kran kran tittle jew fade no try when the Big7 don land, no dey play for area
Steady on code, e dey move like bacteria
Zamani na shi ne, control streets like mayor
Gari na motsi, wallahi, ba wanda zai tear ya
Na dey waka with the boys wey dey loyal
Cash dey stack, we dey chop like royal
Haters go dey yarn, but we no dey hear
"Who dey control?" — Na Big7 clear!
Ka sani, mun san hanyar kudi
Yan iska no fit near, mun fi su rufi
Wetin we dey do, na street psychology
One call from me, e go change your geography bottle cuzz there you fit hear krakra.
(hook)
The street made me King big7 so fem,
x4)
(chorus)
x2)
(verse2)
you never see anything you done dey form one thing,
shebi you know say na small thing the turn big thing.
Abi you never here say na small sh*t dey make nyash smell
I know gree I know na him fit tear that shirt,
if you body the catch cool go meet Mai shayi same time na where you run am
the there big7 snatch your bag,
that same street controler aqua man.
Yes the aqua man.
(hook)
x2)
(verse3)
see see see me I see things tire me
i travel to death and see biladin face to face,
dare you go know say me done plot my race isiaka on the base I do I leave no trace.
Everywhere is a way but I chose few ways,
Don't forget it big7 Alapa.
Aqua man no be for movie,
if you fit then travel to past existence then you go know say yours na joke,
(hook till fade)