Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Steady Collect 2 by Happening

SongGPT
Steady Collect 2 by Happening - Afrobeats,both vocals music cover art

Steady Collect 2

Afrobeats,both vocals

0:003:23
Lyrics
Description
(Intro)
BABAZEEZ, BTV record
(Chorus)
As I dey hustle I dey pray make e steady for me o , anything Wey I put my hand make e steady for me o eh... I want to steady collect o ,( amen) , steady collect o (amen) Omo na steady collect o, oluwa bless me... Make my internet connect o ooo
(Verse)
Oh Allah, na your hand me I dey Baba, na your name me I call (oh Allah) .
Bless me , make my internet connect pick my call, no let me fall cuz my enemies no ready stop dem just want see me fall, never want to see me ontop, me no own dem money but I no know wetin dem dey draw.... ..... Oh oh Baba see my strength is washing away, e don tey wey I dey run this race , even my boys are running away.......... EEEYYYYYYYYYYYYYYYH
(Chorus)
As I dey hustle I dey pray make e steady for me o , anything Wey I put my hand make e steady for me o eh... I want to steady collect o ,( amen) , steady collect o (amen) Omo na steady collect o, oluwa bless me... Make my internet connect o ooo
(Bridge)
E go sure for you, e go sure me too , (piano key)
E go steady for me , e go steady for you too (piano key)
When the blessings wan come .... In double (piano key)
So don't you give up....... on your struggle (piano key)
(Chorus)
As I dey hustle I dey pray make e steady for me o , anything Wey I put my hand make e steady for me o eh... I want to steady collect o ,( amen) , steady collect o (amen) Omo na steady collect o, oluwa bless me... Make my internet connect o ooo
(Verse 2)
SHAE NA THIS STRUGGLE WEY I START FROM MAKURDI, ENTER AUCHI, SCATTER Aviele (eaaayah......)
Everyday me I just dey dey busy, me and boys always working on something, Black Arrow my G don leave me face Gee but justify Amadi always dey with..... (me)
(Chorus)
As I dey hustle I dey pray make e steady for me o , anything Wey I put my hand make e steady for me o eh... I want to steady collect o ,( amen) , steady collect o (amen) Omo na steady collect o, oluwa bless me... Make my internet connect o ooo (repeat in high tune)
E go sure for you, e go sure me too , (piano key)
E go steady for me , e go steady for you too (piano key)
When the blessings wan come .... In double (piano key)
So don't you give up....... on your struggle (piano key) (2x) (e go steady for me , e go steady for you mhh mhh , e go steady for me mhh , e go steady for you mhh mhh (till fade out).