Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Small But Mighty 1 by Ayo

SongGPT
Small But Mighty 1 by Ayo - Afrobeats/Reggae music cover art

Small But Mighty 1

Afrobeats/Reggae

0:003:22
Lyrics
Description
(intro)
call me small but mighty
*verse*
Aye Le Aye gbege
onilati hustle ko to tegbe
atori late fun eni to mo bo se he
small but mighty oni bo se he
If I know make am na who I go tell
so I face my hustle I double my hustle
mama day for house papa they for house
tell me why I no go rise
leave me alone I go pay the prize
*chorus*
if you want get the glory
you must getti story
oni lati hustle komo bo se RI
responsibility plenty for my ori
time no day fun omo to me ni
*verse*
All of my nigas for the don day tell me sheet
omo ru ponpon otun Sako Lori
responsibility plenty for my ori
mama day for house she day wait for Erin
this hustle self won pin mi lemi
won pe mi lomo mummy
Oro yin gon de ti su mi
I won carry mama go yanki
*chorus*
if you want the glory
you must getti story
oni lati hustle komo bo se RI
responsibility plenty for my ori
time no day fun omo to me ni
*verse*
Am a bad man mo moo
sebi na hustle turn me to bad guy
when I still day Lagos for alaba
plenty plenty sheet for my area ah
I tell them say I be good Samaritan
me I just day alone I no wanti whahala
i day avoid watin go take my life
*chorus*
if you want the glory
you must getti story
oni lati hustle komo bo se RI
responsibility plenty for my ori
time no day fun omo to me ni