Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Omo Mi Hustle Anthem 2 by Icemill

SongGPT
Omo Mi Hustle Anthem 2 by Icemill - Afrobeat music cover art

Omo Mi Hustle Anthem 2

Afrobeat

0:002:57
Lyrics
Description
oshey.......limix).
cricxill on the mix...)
oshey formula ye.
mo fresh pass obama
icemill..
i tell mama say fear
me as i nor get now
my return mafo una go ear me
say a be big and heavy
street man nor geh
helper when he hard for
me i sip garri add sugar
no grandnut with plenty water
i for done comot but e be
like say am getting better
stronger than 100 soldier
hey omo mi...
omo mi...
omo mi...
omo mi..
mama say omo mi..
i done dey catch cruise
wether e bad or good
i nor dey here for badmouth u
make i make the money then
u go call me honey
i use mama
prayers enter ikoye struggle begin
if call home family go snub me
elshadi pls am sorry mahn done
too pass through concriye things
hey
street man nor geh
helper when he hard for
me i sip garri add sugar
no grandnut with plenty water
i for done comot but e be
like say am getting better
stronger than 100 soldier
hey omo mi...
omo mi...
omo mi...
omo mi..
mama say omo mi..
see i geh wan say
make i dey do the making
mama go find way praise me
my son do ur best don't be lazy
just geh the paying.ah
street man nor geh
helper when he hard for
me i sip garri add sugar
no grandnut with plenty water
i for done comot but e be
like say am getting better
stronger than 100 soldier
hey omo mi...
omo mi...
omo mi...
omo mi..
mama say omo mi..
uhn....
oshey formula ye..
icemill....
cricxill on the mix...)