Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

My Destiny Helper, Weh You Dey? 1 by Lorenzo

SongGPT
My Destiny Helper, Weh You Dey? 1 by Lorenzo - Afrobeats,male vocals music cover art

My Destiny Helper, Weh You Dey? 1

Afrobeats,male vocals

0:002:24
Lyrics
Description
Intro: Lorenzo again ooo…
Dis one from me heart… na cry from me soul.
Me destiny helper... ah beg, weh you dey? 😭
[Verse 1]
Fram pikin I don dey struggle
I work so hard but still life nor gree bubble
Plenty talent inside me body
But help nor cam, nobody wan study
I sabi book, I sabi well
But money nor dey, so I stuck like spell
I bin dey among di best for school
But now me life don turn like fool
[Chorus]
Me destiny helper, weh you dey? 😔
I dey cry every day, I dey pray
Dem promise for help, then dem walk away
Use me finish, then push me away
I teach dem pikin, I try my best
Dem say dem go help, but dem nor invest
Now all man quiet, nobody dey
Me destiny helper... weh you dey? 😭
[Verse 2]
I dey run from one elder to di other
All man smile but none gree bother
I love me community with clean heart
But dem nor gree love me back from start
I dey inspire, I dey teach
But me own life nor dey reach
Dem say “help me pikin, we go help you”
Now everything don fade like dew
[Bridge]
I dey waka from town to town
Try for survive, but still I drown
All me friends don graduate
But me own case still dey wait
Shame don cover me, I dey hide
See me people climb, but I dey slide
Me knowledge dey waste pan street
But nobody see am, nobody greet
[Chorus]
Me destiny helper, weh you dey?
Dis pain inside, nor dey go away
I wan go university, I get dream
But no money, so I just dey scream
Scholarship dem take and pass me
Just because connection nor hold me
Me aim na for grow and shine
But now me life nor even fine
[Outro]
Lorenzo again ooo…
God na me hope, na me only way 🙏
Even when all light don fade away
I know say me helper go show someday
Me tears nor go last forever
Me dream still dey, no surrender
Me destiny helper, ah beg hear me
Locate me soon, and set me free 😢