Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Killing My Vibe 1 by samuel

SongGPT
Killing My Vibe 1 by samuel - Afrobeats,both vocals music cover art

Killing My Vibe 1

Afrobeats,both vocals

0:003:35
Lyrics
Description
many many things wey dey dey borther me
they in my pain imma feeling it
I ghat no vibe but I'm killing it
abeg brother man make you reason me
still on my mind grind ooh no
and am killing my pride yo yo
you don't know what I've passed through
there's nothing that I can't do
oo no no no no no no
I cannot let it go
things wey dey my mind
e add to my plight
everyday all of mah dema ball out
as an introvert me i dey house
I no fit shout
I no fit sing
all I could think about is
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
I'm writing with my keysi
that's is my duty
I'm not feeling guilty
and that' is unruly
them dey think I do kayamata
them no know say me i be believer
Everytime arise o compatriots
me I no go try to form big boss
loneliness e left me with no choice
bitternessi run over my cup
darkness hol me like karma
even wen me I no be scammer
just like my friends from Ghana
which kind life be this ,me I wonder
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
many many things wey dey dey borther me
they in my pain imma feeling it
I ghat no vibe but I'm killing it
abeg brother man make you reason me
still on my mind grind ooh no
and am killing my pride yo yo
you don't know what I've passed through
there's nothing that I can't do
oo no no no no no
I cannot let it go
things wey dey my mind
e add to my plight
everyday all of mah dema ball out
as an introvert me i dey house
I no fit shout
I no fit sing
all I could think about is
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
I'm writing with my keysi
that's is my duty
I'm not feeling guilty
and that' is unruly
them dey think I do kayamata
them no know say me i be believer
Everytime arise o compatriots
me I no go try to form big boss
loneliness e left me with no choice
bitternessi run over my cup
darkness hol me like karma
even wen me I no be scammer just like my friends from Ghana
which kind life be this ,me I wonder
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo
doremi fa so la ti dooo
fa so la ti dooo
fa so la ti doo