Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

kama Sultano -Onyemechi by Kamah

SongGPT
kama Sultano -Onyemechi by Kamah - Afropbeat,Male Lead (Tenor) With Backing Harmonies music cover art

kama Sultano -Onyemechi

Afropbeat,Male Lead (Tenor) With Backing Harmonies

0:002:49
Lyrics
Description
‎La la la la la
‎Oh yeah
‎
‎When I dey on sapa
‎All my guys Then leave me japa
‎ I no send their Yaya
‎Cos I know sey everywere go mara mma
‎
‎Olorun da mi Lola mogba pe ayemi Madara
‎Toba di gba temi gbogbo kan yo yato daada
‎Mo ní sùúrù, mo dúró pẹ̀lú àdara
‎
‎I no dey competition with anybody
‎I do my things on low-key low-key
‎Mama no pain no gain eh
‎Mama no pain no gain eh
‎
‎
‎
‎(Chrous)
‎Ori mi ma j’ẹkó,oo
‎If you see me you see ego ooo
‎No body knows tomorrow oo
‎Everywere fit de so bobo
‎
‎
‎
‎Onyemechi that's what them sey
‎Know body knows we go be eze
‎Destiny sure, no be mistake
‎Step by step we go dominate
‎
‎O oo
‎
‎
‎Early momo I dey pray for light,
‎Make my hustle shine, make my future bright.
‎Enemies go try but dem no fit fight,
‎Ori mi dey guide, I go reach new height.
‎
‎Chorus (repeat)
‎Ori mi ma j’ẹkó oo,
‎If you see me, you see ego oo,
‎Nobody know tomorrow oo,
‎Everywhere fit dey so bobo oo.
‎
‎