Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Find Love 1 by Kurnel

SongGPT
Find Love 1 by Kurnel - Afrobeat,male vocals music cover art

Find Love 1

Afrobeat,male vocals

0:003:13
Lyrics
Description
Biggie bigie, heavy heavy. ×3
Shepke
(chorus)
Me I dy find find find, Me I dy find love ×2.
Me I don seeeee me I don see love. Eh
(Chukwunenyee God dey give, God dey give, Chukwunenye) ×3
(verse 1)
O babe abeg make you no no no.
Make you no break my heart.
You know say na you be the one,
wey dey make my life better.
My precious iyawo eh my sweet sweet chef.
You no go leave me tuama,
I go carry you go see my mama eh eh.
I see looove in you eyes babe mo make we go ,
make we fly to toronto holiday for soweto eh..
kribem bem ×2
(chorus)
Me I dy find find find, Me I dy find love ×2.
Me I don seeeee me I don see love. Eh
(Chukwunenyee God dey give, God dey give, Chukwunenye) ×3
Na you be my wife,
na you be my friend
na you be my diet wey dey make me fresh.
My babe no need make up maka Chukwu I no go fit break up.
You be my life you be my wife my African queen.
I see looove in you eyes babe mo make we go ,
make we fly to toronto, holiday for soweto eh.
Kri bem bem.
(outro)
it's your boy kurnel I dedicate this special song to my wife.