🎹 Intro – Soft piano intro
Spoken:
It’s your boy Fred Billions…
---
⏱️ [0:08 – 0:48]
🎶 Verse 1 – Calm, reflective tone
Far away...
Some people wanna cut me up like grass,
Talk say I no get class, say make I sit down for grass.
I no go sit down for seat, they give me piece of glass,
Say nah by force — thank God, say God no be man.
3AD Premium Lounge, right there at the night,
Them carry my girlfriend Esther with money
Wey I bring come from Bayelsa — say I go die or cry.
Now I’m ready to face my fears, I stand tall, no lie.
If I live, more to carry my cross, I no go fall.
Who never do bad thing, make e come out for front,
Monkeys dey shout, but dem no dey fit confront.
---
⏱️ [0:48 – 1:12]
🎶 Chorus – Soft piano melody + light guitar
Make on I no criticise me, you nah my destiny,
Carry me, go far away, far away.
Too much of love, nah in make am this way,
Also dot com, nah in scatter the way.
Make on I no criticise me, you nah my destiny,
Carry me, go far away, far away.
Too much of pain, nah in build me today,
Also dot com, nah in confuse the way.
---
⏱️ [1:12 – 1:56]
🎶 Verse 2 – Deep, emotional tone with soft piano
All the bridges where I sleep for Lagos,
Baba God still give me roof over my head.
All the clothes I carry come Lagos where lost finish,
Baba God still give me money make I buy new clothes wear.
How I go kill my mama wey stop her education because of me?
E go too painful if I make all the money wey dey this world,
And I lose my mama — who I dey make the money to impress?
Na girls wey go chop the money, flex and then digress.
Woman wey bring me come this world,
No go follow me enjoy the money she suffer for.
She die on top sweet money? — God forbid!
You better cut my finger and leg join the hustle.
Make I make the money, make I take care of my mama,
Make she old in peace before she go back to heaven.
No matter for this life now, e good
Make person dey owe God tight.
’Cause only He fit feed a person,
Even when I almost follow friends enter darkness.
To do blood, money, this and that,
Baba God still correct me, still love me,
Like say I never do bad thing before,
Like say I just come aside from my mother womb.
Finally, I realize say my mother love me deep,
And I know she temper with her soul.
They ask me to carry her do blood sacrifice,
but when I think am... If I kill my mama,
I for don die first.
---
⏱️ [1:56 – 2:18]
🎶 Bridge – Motivational spoken/sung
No matter what you dey go through, look up to God,
Believe in yourself, your dreams, your talent no nod.
No sleep on your dreams, no let them fade away,
We get two options: sleep or stand up and chase today.
Every young Oslaz, boy or girl, make you rise,
Chase your dreams with fire, don’t settle for lies.
Stand tall, no fail, no fall, keep pushing through,
Life na your stage, and the spotlight dey for you.
---
⏱️ [2:18 – 2:33]
🎶 Final Chorus – Full energy, fading guitar/piano
Make on I no criticise me, you nah my destiny,
Carry me, go far away, far away.