Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Birthday Bash Anthem 1 by Mary

SongGPT
Birthday Bash Anthem 1 by Mary - Hip-Hop,male vocals music cover art

Birthday Bash Anthem 1

Hip-Hop,male vocals

0:002:59
Lyrics
Description
[Tag]
**Bad Boy!**
[Intro]
Hello oo, Toyin baby wo Miii
Girl I know that you know ooo
I'm addicted to you my olo oh
You love dey high me like colo oh
Nah you dey bursting my bololo
Anywhere you go me I go follow follow
[Chorus]
Only you be my do mama, hey
Only you wey dey blow my mind, hey
Oluwa Toyin tomatoe, hey
Baby girl, oya rotay rotate
Fly me out, to Dubai oo
Sweeter than coke and fanta
Hmmm
Prettier than mammy water
Hmmm
I want to touch my babeey
I want to feel my ladeey
I want to kiss my honeey
[Verse 1]
Dem tell me say she be village giirl
Dem tell me say make I leave that giirl
Dem tell me say she be ogbanjay
Dem tell me say she be naughty giirl
But I love you girl
Yes I love you girl
I love you my ladeey
Lemme touch you my babeey
Wanna kiss you my honeey
[Chorus]
Only you be my do mama, hey
Only you wey dey blow my mind, hey
Oluwa Toyin tomatoe, hey
Baby girl, oya rotay rotate
Fly me out, to Dubai oo
Sweeter than coke and fanta
Hmmm
Prettier than mammy water
hmmm
I want to touch my babeey
i want to feel my ladeey
i want to kiss my honeey
[Verse 2]
No matter wetin dem talk ooo
Na you dey cool my heart ooo
even if e no dey soft ooo
i go dey with you no doubt ooo
you be my rhythm, my melody
my sugar, my remedy
no lie, na you dey ginger me
every night, girl you dey enter me
toyin, you dey run my race
girl, i no need any other face
them fit talk but dem no go chase
bcos na your love dey sweet like grace
[Chorus]
only you be my do mama hey only you wey dey blow my mind hey oluawa toyin tomatoe hey baby girl oya rotay rotate fly me out to dubai oo sweeter than coke and fanta hmmm prettier than mammy water hmmm i want to touch my babeey i want to feel my ladeey i want to kiss my honeey [Outro] (Toyin baby… rotate, rotate…) by the sound of rain