Create New Playlist

Add a cover pic of your own choice

(Optional)

Name

AI Cover Generator

4 credits

Not enough credits (0/4).

Logout

Are you sure you want to Logout?

Close

Active God 1 by justice Israel

SongGPT
Active God 1 by justice Israel  - Contemporary Gospel,both vocals music cover art

Active God 1

Contemporary Gospel,both vocals

0:003:13
Lyrics
Description
(verse)
Bcos of my God
When e dey by my side
My heart no dey shake
Jehovah dey active for me
Bcos of Jesus oh
When e stand by my side oh
I say I no dey fear
I dey strong kokoroko
(chorus)
My God o.....oh oh
Na you be the Koko
When I take dey boost
Jesus oh....oh oh
To follow you too sweet oh
Na you dey bust my brain
(verse)
I don conclude am say
Na you wey do wetin man no fit do for me
Na you I go follow
Na you wey no go ever disappoint me
Na you I go follow
C: I go follow you (2x)
R: Follow Jesus wey know road oh
Because my Jesus dey active oh
E dey sure for me oh
Na only Jesus fit package me like this oh
(chorus)
My God o.....oh oh
Na you be the Koko
When I take dey boost
Jesus oh....oh oh
To follow you too sweet oh
Na you dey bust my brain
(bridge)
Even when I sleep, my God no dey slumber
E dey guide me steady, like Psalm 121 talk oh
He no dey sleep, He no dey slumber
Na so my God dey watch over me
(call & response)
C: I go (make iyanga)
R: Because my Jesus dey active oh
C: I go (make iyanga)
R: E dey sure for me oh
C: I go (make iyanga)
R: Na only Jesus fit package me like this oh